SOUNDGANG – SOLID4LIFE

SOUNDGANG SOLID4LIFE

SOUNDGANG – SOLID4LIFE Lyrics

Artist: SOUNDGANG
Song: SOLID4LIFE

No best man
Solo i dey drive
No tesla
Some wish me failure

And some
Success man
Friends and enemies
Of progress man

No best man
Solo i dey drive
No tesla
Some wish me failure

And some
Success man
Friends and enemies
Of progress man

Life e short
No go dull
Go flex fam
Keep you happy

Make you no
Vex man
Nothing easy
Sey na so

Stress fam
Kam bunye gi
Uche but no
Waste am

Yeah yeah
Dem no believe us
Dem been leave us
Oge ife fialalu

Nwanne dem been
Give up
Yes i’m indigenous
So what’s the

Beef for
I still dey try to
Solve the puzzle
Like a jigsaw

I got a cup
Fill it up
And i dey gulp
Too much calories

Sey make i
Burn it up
I need a jog
Eh

They go talk
But i never
Give a f#ck
Beat my dick

Until it’s jiggy
Then i let a n#gg# suck
Yeah
Maka nwoke

Kala aka
I been cross river
Mwe tinye isi
Na calabar

Welu bute ike bata
Men i no been gallivant
I no fit fall
Cuz success

Is all
I’m about
So f#ck with me
Be quick

To meet
Dooms day
No comic boo
Cuz amulomu

Na april
Firstly
I cannot
Be fooled

Yeah
Coz abum
Man of the moment
The victory flawless

The magic’s
Giving you moments
You pondering upon it
Bro feel me

When i go hard
Cuz i deliver
The punchline
In the kitchen

Prepping
Cooking up me
Dope rhymes
Me and my shawty

Back again
We never
Lost ties
Sim puta lnefifie

Make i feel am
For her lunch time
I’m the one
They look up to

When topic is survival
The way i
Finesse to the top
I really got

No rival
Know what it
Takes to be a man
I don’ been through it

Win through it
Uh
Feels like a
Barricade

Of darkness
In the eyes
But i don’
Seen thru it

Yuh
Made it out
n#gg#s asking
Multilord

Would you share
The f#cking plan
Food for thought
How can i

Share the plan
When i am
The f#cking plan
I been the

f#cking man
Greatest i’m greater than
Flip a quarter
Big bricks

Tranquilizing all
My pain
Oh ma god
Patient for my turn

When the blessing
Dey go round
I’m with you now
But soon my spirits

Gonna zone out
More rounds
I go give you
Hits i no go

Log out
Fall hand
Me no go ever
Coz i dey

Work hard
n#gg#s burned
Bridges
Try to

Make it
Across to you
I said bro
If i squeeze this

It’ll make it
Across to you
Yea
Hop inna coupe

Amg
Speed
Pass
Regrets

Double the gwuala
It’s bag on bag
Big wraith
Cop next

No best man
Solo i dey drive
No tesla
Some wish me failure

And some
Success man
Friends and enemies
Of progress man

Life e short
No go dull
Go flex fam
Keep you happy

Make you no
Vex man
Nothing easy
Sey na so

Stress fam
Kam bunye gi
Uche but no
Waste am

Yeah yeah
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

SOUNDGANG Lyrics – SOLID4LIFE

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
S4L (SOLID4LIFE) [Explicit]
Release Year: 2021