soundgang – afro love

soundgang afro love

soundgang – afro love Lyrics

Artist: soundgang
Song: afro love

My baby
Dey feel you pass
Kekedike eehh my baby
Oh nanana

Everything i do
Litty litty
Woman wey i carry
Pretty pretty

Everything i do
E be litty litty
Woman wey i carry
She be pretty pretty

Like a bell e dey ring
Your matter for my head
Sey i no fit dey sleep
Ah ah ah

Ooh yeah
Shey you thinking of me
When you are falling asleep
Shey na me you dey see

Ahh ha ha!
Shey you know
Sey your hips
No dey lie

When you move
From the left to the right
Fire burning
Inna your eyеs

Say na you be my
Number one
No go lеt another man
Ever come around

Sey they wanna take my place
Me i go forget
Bullet for head
Make you no forget

Ooh yeah
Me i dey forget
Bullet for head
Any one wey no

Want make we connect
Ooh yeah
Ahaha
I’m winning though

I’m not fighting
She keep on loving
My kind thing
She halla at me eeh

Halla at me ehh
Tell me can we
Can date
Whatever you want

Baby sey na
Wetin i go
Anything you want
Baby sey na

Wetin i go dooooo
I go let my chest
Be your pillow
Whenever you want

To lay your head
Your head
Me and you go dance
To awilo

Memories you no fit to forget
Forget !
Shey you know sey
Your hips no dey lie

When you move from
The left to the right
Fire burning inna your eyes
Say na you be my number one

No go let another man
Ever come around
Sey they wanna
Take my place

Me i go forget
Bullet for head
Make you no forget
Ooh yeah

Me i dey forget
Bullet for head
Any one wey no
Want make we connect

Oh yeah
Ahaha
I got love for you
Know i never lied

Anything you want
Girl i swipe
Said i want it
So i go

Pay the price
Love get me high
Thinking bou’ you
Day & night

Yea
Listen
Uh
Exotic girls steady calling

I never listen
Gave you d
Gave you heart
Leave ‘em wishing

Fly to bali, pocket heavy
So i put the tip in
n#gg#z steady wishing
But can never hit it

Yea
Three strokes now
Now she wan date now
Off clothes now

And she want some loud
Pretty sweet vibe
She’on like big mouths
She like fly boys

Dislike you touts
Dislike you touts
Dislike you touts oo
Shawtie stuck

Inna me mind o
Steady missing
Dat behind o
Behind o

Behind ooo
Yeah
See me now
One biggie man

Shawties ah
Following mua
Turn ‘em down
Yeah i turn ‘em down

Turn ‘em down
Say na you i want
See me now
One biggie man

Shawties ah
Following mua
Turn ‘em down
Yeah i turn ‘em down

Turn ‘em down
Say na you i want
Say na you be my number one
No go let another man

Ever come around
Sey they wanna
Take my place
Me i go forget

Bullet for head
Make you no forget
Ooh yeah
Me i go forget

Bullet for head
Any one wey no want
Make we connect
Oooh yea
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

soundgang Lyrics – afro love

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021