Lyta – Stronger

Lyta Stronger

Lyta – Stronger Lyrics

Artist: Lyta
Song: Stronger

Now I’m stronger
Now I’m stronger
Ever since when I dropped time
Them talk this and dey talk that

And dem talk say na me worse pass
But me I no mind them
I no send them
I dey kill them with surprise

Sundown to the Sunrise
I know say we go dey alright [I know say we go dey alright
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex

Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dеy pray for me

So tell me what you want from mе
No matter how many times I fall [Huh huh huh
I know that I will always stand ten times tall
What doesn’t kill you, make you stronger [iyeh iyeh iyeh

Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger

Them be want make I fall out
Make my battery, make e run down
No be everybody wey dey laugh normal
So I do my thing on my own terms

When the things tight, rich man go fly out
If you no get, omo you go suffer
Wahala for poor man
Everyday me I dey flex

And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me

My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall [Huh huh huh
I know that I will always stand ten times tall

I know, I know, I know, I know
What doesn’t kill you, make you stronger [iyeh iyeh iyeh
Now I am stronger
Now I am stronger

Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger
Now I’m stronger
Now I’m stronger

Now I’m stronger
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Lyta Lyrics – Stronger

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2023