Kayode – Superstar

Kayode Superstar

Kayode – Superstar Lyrics

Artist: Kayode
Song: Superstar

Young f#cking gangsta
Grind so hard i be superstar
Living the lifestyle
Dem n****s that be hating dem be b#stard

N****s that be talking dem be highman
Roll some weed tryna get high
I’m just tryna have a good time
Pop some, lemme feel right

Dem fit do wetin dem fit do
I gats chop so man no fit snooze
I thank God say man never loose
Oh no you can’t walk in my shoes

Dem fit do wetin dem fit do
I gats chop so man no fit snooze
I thank God say man never loose
Oh no, man never

I don’t play
Your shawty on phone she a call away
Grind all day so the money come my way
Light on green and we going on the way

Ay ay, tryna get paid
Buy the Fendi bag and the Gucci for my bae
Show my baby love with my money everyday
I just wan dey run my race ya, do my things my way ya

Dem fit do wetin dem fit do
I gats chop so man no fit snooze
I thank God say man never loose
Oh no you can’t walk in my shoes

Dem fit do wetin dem fit do
I gats chop so man no fit snooze
I thank God say man never loose
Oh no, man never

Young f#cking gangsta
Grind so hard i be superstar
Living the lifestyle
Dem n****s that be hating dem be b#stard

N****s that be talking dem be highman
Roll some weed tryna get high
I’m just tryna have a good time
Pop some, lemme feel right

Lemme feel myself
I just wanna feel myself today
I just wanna spend some bands at the motor shop
Vibe all night till the sun is up, ye
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Kayode Lyrics – Superstar

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022