Kayode – Sideguy

Kayode Sideguy

Kayode – Sideguy Lyrics

Artist: Kayode
Song: Sideguy

Tune in to the King of songs and blues
You know as e dey go now
Big boy you gats check this swag twice (heii)
Girls steady coming but I no dey shag twice (at all)

I be Yoruba boy and I dey act nice
And I dey like girls wey sabi shake their backside (ooo)
As we enter the place they just dey shine eyes(okay)
All those skrep wey you see, dem no be my guys

And for Lagos for here, you gass to shine eyes
If its not about the money guy na bye bye
She’s a shy type (henh?)
But she fine die (okay)

I suppose knack once (oh)
But I knack twice (oo)
Shawty p#ss# got the cream e be like fan ice (hnm hnm)
And my body come dey hot e be like fahrenheit

She dey form before, she gimme hard time
Now she got her back up, e be like hard drive
Now she asking what are we? emi bad guy
But I’m just doing my work, emi side guy

Sideguy, contact me I’m a sideguy
We don’t do feelings lailai (what is that)
WhatsApp me, I’m a side guy
Call me anytime, I got time

I can be your bestie, I’m a side guy
Always keep it confidential, side guy
Never getting jealous, I’m a side guy (nibo)
Sideguy

Hello, this guy that I’m with is really pissing me off, he doesn’t even understand me
He doesn’t get me like you do. He doesn’t call me, he doesn’t even like…
Can you come over? I really need you here, please…
Yeah

Shawty call me up on the phone saying hey man (hey man)
I got issues with my main man (ah pele)
Ko kin entertain wa
Cos he’s really really boring he’s lame guy (o ma ga o)

And you’re really really popping you’re a fame guy (hei)
And you treat me like a queen, you’re my best guy
On the bed, it’s a movie mehn I can’t lie
So I really really want you as the main guy

(Ehn Hol up hol up)
Okay baby let me tell you something real quick I no like that kind thing
I’m only your side piece, don’t get too attached please I’m with you for the benefits
Now you kon dey vex but you knew from the genesis (nawa)

Kike today, Bola tomorrow (no time)
Chioma guy no dey she don dey call o (okay)
Ada sef send DM, she want to knack (henh henh)
And my ex don dey call, she want me back

(Abeg koshi)
Sideguy, contact me I’m a sideguy
We don’t do feelings lailai (what is that)
WhatsApp me, I’m a side guy

Call me anytime, I got time
I can be your bestie, I’m a side guy
Always keep it confidential, side guy
Never getting jealous, I’m a side guy (nibo)

Sideguy
Marv on the beat
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Kayode Lyrics – Sideguy

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2020

https://www.youtube.com/watch?v=a_rE7mfQ2ko