Yusuph – Bodyguard

Yusuph Bodyguard

Yusuph – Bodyguard Lyrics

Artist: Yusuph
Song: Bodyguard

Shey make I yarn you case oooh
Shey make I yarn you case oh oh ooh oh
Shey make I yarn you case
Na only you fit make me do like Dundee o

One thing I can’t explain
How gumming body doing me Totori o
Ah ah… I got fire fire (can cool)
Gyal ya hotter (but I can handle you)

Bring your body closer make I sample you.. Ice
Eyes make I sample you
I go be your Bodyguard o Guard
Guard o Guard, Guard o Guard

Guard
Baby ma foya ya o
Ya o Ya, Ya o Ya, Ya
I go be your bodyguard oo

Baby ma foya oo
I go be your bodyguard oo
Baby ma foya oh oh oh oh
Ah

Ah ah
Oh ooh
Ah
I go be your bodyguard o Guard

Guard o Guard, Guard o Guard
Guard
Baby ma foya o, Ya
Ya o Ya, Ya o Ya

Ya
Yeah
You know you not alone
Happiness in our zone

Cruise from coast to coast (Oh yeah yeah)
Got my eyes you
Know you’re not alone
Cos I can show you how to love you

Truly, baby Show me something much real
If dem sey dem wan try, say “Dem go chop something oo”
And you can have your funtime See me I dey for the zone line
We got the A Case if they wanna cross paths

You know how we do this?
Oh yea yea
I got a AK, if they wanna cross path
You know sey I do this for you

I go be your Bodyguard o Guard
Guard o Guard, Guard o Guard
Guard
Baby ma foya ya o

Ya o Ya, Ya o Ya, Ya
I go be your bodyguard oo
Baby ma foya oo
I go be your bodyguard oo

Baby ma foya oh oh oh oh
Till outro
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Yusuph Lyrics – Bodyguard

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Fuji-Fused [Explicit]
Release Year: 2021