![Young Viki Superstar](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/young-viki-superstar.jpg)
Young Viki – Superstar Lyrics
Artist: Young Viki
Song: Superstar
Ah ah ah
Na only god fit make me a superstar
Eh eh eh
Just call me viki o
Na only god fit make me a superstar
Won le le le le won ba mi ti
I been dey look for money even tho na vanity
Make these people no go see me kon wa pamiti
If you dey hate on me o your calamity
They wan share me hotspot won pa cellular
O tun wa kubi temi yo gbegba
Na why i go on my knees and i call baba
To ri re ni mo se ranu gba
Leave me make i do my thing my way
I don’t really care how long it takes
Wetin i know be say
Alpha and omеga ma de lotun le se o
Lеave me make i do my thing my way
I don’t really care how long it takes
Wetin i know be say
Alpha and omega ma de lotun le se o
Ah ah ah (leave me make i do my thing my way)
Na only god fit make me a superstar
Eh eh eh (i don’t really care how long it takes)
Na only god fit make me a superstar
Grace na koko talent na jara o
No be my power, no be my raba
Shebi na alpha fit carry me go far
Won ni na by how well no be by how far o
Ibere o ki se onise, i told my day 1 gees not to look down on me
Giving dem d fire seh, back to back for those wey dey sleep on it o
Leave me make i do my thing my way
I don’t really care how long it takes
Wetin i know be say
Alpha and omega ma de lotun le se o
Leave me make i do my thing my way
I don’t really care how long it takes
Wetin i know be say
Alpha and omega ma de lotun le se o
Ah ah ah (leave me make i do my thing my way)
Na only god fit make me a superstar
Eh eh eh (i don’t really care how long it takes)
Na only god fit make me a superstar
Ah ah ah
Na only god fit make me a superstar
Eh eh eh
Na only god fit make me a superstar
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Tendon Levey – Pull Me Out By My Hair
Various Artists – Не упоминай Бруно
Young Viki Lyrics – Superstar
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
The Journey Begins [Explicit]
Release Year: 2021