
Yk Ayno – Matter Lyrics
Artist: Yk Ayno
Song: Matter
Uh yeah yeah yeah
Uh yeah
Long time since I felt this right
Omotena I dey feel your vibe
Want you to come over to my place
But you kon dey tell me this and that
And baby girl you know say
Been a long time since I felt this right
Just want you to be mine Bebe
Oluwa know say ah fi fight for you
I be Superman you be Lois Lane
No go play me like Costa
Baby girl, make you no go play me like Costa
Whenever ain’t busy I go be there for you
Anybody wey wan try make dem come facе me
Cos I go shoot them gan, with my machine gun
I no bе gangster but I sabi these runs
Oh Maddie you’re the one I want
Come close Baby jekalo
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Na your matter dey my head oh no no
Na your matter dey my head oh no no
Na your matter dey my head oh no no
Na your matter dey my head oh no no
If it isn’t you
There’s no one in this world I wanna do
Shey you know my love for you is true
Anything you want, I buy for you
And I’m singing this song for you
Girl I’m singing this song for you
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
Na your matter dey my head oh no no
Na your matter dey my head oh no no
Na your matter dey my head oh no no
Na your matter dey my head oh no no
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Yk Ayno – Fake
Yk Ayno – Yo Mama
Yk Ayno Lyrics – Matter
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2023