![Yemmy Smith MAGA](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/yemmy-smith-maga.jpg)
Yemmy Smith – MAGA Lyrics
Artist: Yemmy Smith
Song: MAGA
VERSE 1
Na highest bidder/you’ll be calling sweetheart/and i don
Tire,na my money you dey sweet at/you dey Look for
Johnny/and Me I wan be your baby/i no be your ATM/
Those maga dem,i no be one o’dem/woju,ma ma buga
Semi/semi jo awon Gbemi/Omo to n noka semi/shay
O ro pe o le jupa femi/ i come from the streetz/
Even though i look like butty/my brain over sabi/
Calculating Omo ijb
CHORUS
I no be your maga (2ce)(baby go)/ i no be your maga/
You too give me wahala (baby no)/ i no be your maga
(Free me)I no be your maga (make way)/ i no be your
Maga/you too give me wahala (baby no)
VERSE 2
You hot like fire/you dеy make me ginger/but soon as I
Turn,you dеy on the run,you wan turn me to maga/you
Dey press me like phone/dey make me dey feel like your
Own/ but na lie, i know/ if I love up,i dey on my own/
Omo ma ma buga semi/emi jasi soji/o fe ma loje femi/
O fe fi bolo wemi/the boy is good/apa na n pe be(soji)/
I wan be your man/i no wan be your mugu (soji)
CHORUS
I no be your maga (2ce)(baby go)…
RAP
O fe ma fimi lo pa abi/shay o ro pe na jonzer be this baby/
You wanna play me for za oza room/call me sai baba/
Call me akagum/omo yi felo tami o/o fe ma fimi gba
Star egba mi o/o fimi play bi Messi and Ronaldo/simply
Bcos I promised you a prado/i wan buy you ferrari/buy
You Versace/as long as I know you truly love this boy/
But baby na lie/your lie no dey kpai/you dribble me
Swindle me like Mohammed Lai/ emi o n shay baba alaye/
Emi hustle hard for my money ni/ na love I dey find,no be
Kilishi/ no be kelekele,don’t be fooling me
CHORUS
I no be your maga (2ce)(baby go)…
Till fades…
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Yemmy Smith – KILOFE
Yemmy Smith – I LOVE YOU
Yemmy Smith Lyrics – MAGA
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Mamasita
Release Year: 2021