Yemi Alade – Pose

Yemi Alade Pose

Yemi Alade – Pose Lyrics

Artist: Yemi Alade
Song: Pose

Ra ta ta ta ta
De de de denge pose
Yes you know
E yooo

R2Bees
You too like to demo
You sabi demo, oya pose
Ayakata

You too like to demo
You sabi demo, strike a pose
Oya pose
Change your style, denge pose

Oya na, denge pose
Change your style, make you pose
Aayyyy Ayakata
Chai, Sister Nene demo

She too demo, she dey pose
Chai, Ita Giwa dеmo
She too demo, she dеy pose
Eh, oya pose

If you sabi demo, make you pose
Oya oya denge pose
Change your style, make you pose
Ahn, Ayakata

Eh Eh Eh
Raa
Hey you too demo, see the things you do too demo
E dey make I dey want more

Nee awun yenu nee amamu a damo
Say you want if I get that much
Oh baby kick me like say so line
I still go carry money for bank

Remember say you dey talk to the don
I dey give champagne cos I’m already drunk
Yeah, I go give you dollar
Giving you my galala

Give it to me one time, rock with the baddest wey come from Ghana
Girl I no go tire, shocking you in the wire
Make you feel alright, even if you no like okada
Oya pose

Oya make you go down, hold your toes
Yeah
Nobody knows
Wetin you giving to me, shey you be pro?

Eh eh eh
Oya pose
You too ringingri runiny
You love to dey winginy waniny

You like to dey blingily daniny dingily danily you loving it lanini
Ohhh, minininini ninana
Eh where me dollar
Don’t shake the dollar

Make you no wahala
Minimini nana
Oya where the dollar
Make you shake the dollar

Ohhh I go pose, oya pose
Oya pose
If you sabi demo make you pose
Oya oya denge pose

Change your style, make you pose
Ahn, Ayakata
Eh eh eh eh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Yemi Alade Lyrics – Pose

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2014