![Yemi Alade Enjoyment](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/yemi-alade-enjoyment.jpg)
Yemi Alade – Enjoyment Lyrics
Artist: Yemi Alade
Song: Enjoyment
In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life nay o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh
Enjoyment
Enjoyment
AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
Enjoyment no go killi us no
Anything you want order
Wine dey whisky sachet ati squardi dey
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Emjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party omo
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga deejay ye mi some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Enjoyment
Enjoyment
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Yemi Alade – Na Gode (Swahili Version)
Yemi Alade feat. Dil – Temperature
Yemi Alade Lyrics – Enjoyment
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Enjoyment
Release Year: 2021
https://www.youtube.com/watch?v=JAkeyR1enuU