Xema_prod_voloco – Omo

Xema_prod_voloco Omo

Xema_prod_voloco – Omo Lyrics

Artist: Xema_prod_voloco
Song: Omo

Xema
Omo
I don too suffer men
(Omo omo omo)

Omo. (Omo omo omo)
Sress!!
(Yea)
Street hustling!!

(Omo omo omo)
(Omo omo omo)
(Omo omo)
(Omo omo omo)

(Omo)
I don too suffer men
Jah feel ma pain
(Omo omo omo)

Omo. (Omo omo omo)
(Omo omo omo)
(Omo omo omo)
Yea

(Hmmm)
(Omo)
Omo I don too grind
Paper chasing

247 I dey grind
Baba na money dey na mind
Wetin remain for me na to cry
Oh Lord please 🙏🙏

Look at me now
Na small thing may I carry gun
I don too suffer
Omo this boy not fit to run

Cos when the music sef don too blow
Me I don too dey yarn
Ma head don do like aj kpaka
Omo. Na me no fit to like

Like akpaka bitters now
247 these nigxx don dey wait for me
Make I go come back for the town
With the geez

With the mansion
With the money wey I dеy find
So f#ckin what they think
I want this money doublised

Musical lifе’s what a seek
Boh a see none
Omo
Jah feel ma pain

Make you bless your son
Omo
This life
I don too suffer men

This life
Omo
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Xema_prod_voloco Lyrics – Omo

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Prodomo
Release Year: 2009