Whizphem – High Grade

Whizphem High Grade

Whizphem – High Grade Lyrics

Artist: Whizphem
Song: High Grade

Wagwan brother man here
Better Gang we here x3
Higher higher
Man pull up like ah Trigger

Otorjor meta tatirira
Baby come through vennessa
American love sweetie pass sugar for herex2
Your love they give me energy

My baby fine like ah Genevieve
Omoge whine it for Daddy
Black skinny girl popping Melanie
High Grade

Bby High Gradex2
Stay fly all day
Follow highway feel aеrate
Part all night bby let’s gearatе and feel alright

Man pull up like ah smoking gun
We having fun we no dey dull
Badman say hello
My baby girl you know you drive me crazy

Oh my baby oh my baby o
You drive crazy opami oh eh eh
Higher higher
Oh my baby oh my o

You drive me go crazy opami o
I just wanna let you knowx2
Baby you gat me control
I just wan put it on low

Everything for you my baby
I just wanna let you know
You gat me in control o
Put it down on a low

I just wan let you know
See wetin bae dey carry o
Attempted to murder my body o
You causing trouble

Oya give double
Biggest backside wey dey turn badman to maga o
Going Gaga biti Larry o
Fight for your love biti Army o

Sweet feelings sheymi kolami o
For your love I go collecti Grammy o
Fight for your love biti Army o
Na you baby I wan Marry o

Juliet I go be your Romeo
Am falling oya baby hold me o eh
Badman me na flow different
Kill them with vibe you know how we go here here

Bounce on my track make I bounce on your body
Make I show you my money o
Do you really understand
How am feeling inside

You my paradise
Girl am coming where you are
Like ah diamond in the scare
I will never let you down

Up above my tension high
Everyday on the road high
You put it on me like ah diamond in a cruiser
Give me that everyday me gat you on my roster

Check my calendar my Oliver
High me like ganja,Take me higher
Cool me down x2
Am feeling shiever

Bby come closer
Baby make we rock am
Rock am closer dancing makosa
Oh my baby oh my baby o

You drive crazy opami oh eh eh
Higher higher
Oh my baby oh my o
You drive me go crazy opami o eh eh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Whizphem Lyrics – High Grade

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
High Grade (feat. Dizzy Wright & Alandon) [Explicit]
Release Year: 2019