Waje – Got Ya Back

Waje Got Ya Back

Waje – Got Ya Back Lyrics

Artist: Waje
Song: Got Ya Back

Oh uh uh uh eh eh eh eh hmm hmm hmm
They say friends are friends forever
True friends stick out for each other
Why you come dey act like say me I no matter me I no matter

Dem say friends go dey there for each other
Some of them stick closer than sisters
Even though you know say I need you you no dey bother you no dey bother
But you know l gat your back

Like no one’s ever had
You’re happy or you’re sad
Still I gat your back
I dey with you right from the start

Through the rain and through the dark
But you no gree do me the same
You see you don’t have to be perfect
Oh oh oh just show me that you care

You don’t have to be perfect
Oh oh oh I just need a friend
You don’t have to be perfect
Oh oh oh I just want you to believe in me like I always do for you

These days true friends are hard to find
But I’m blessed I gat you in my life
But you too like to control you too act like say you too know
Like say you too know oh me sef I get my own know oh oh

I know it’s kinda hard to say I know it’s kinda hard to say
But we keep getting in each other’s way each other’s way
No matter wetin we face
I be your person any day eee

But you know I gat your back
Like no one’s ever had
You’re happy or you’re sad
Still I gat your back

I dey with you right from the start
Through the rain and through the dark
Why you no gree do me the same
You don’t have to be perfect I’m here

Oh oh oh just show me that you care
You don’t have to be perfect
Oh oh oh l just need a friend
You don’t have to be perfect

Oh oh oh l just want you to believe in me like I always do for you
Oh my friend abeg try for me too oh just show me that you care
You don’t have to be perfect
Oh oh oh l just need a friend

You don’t have to be perfect
Oh oh oh l just want you to believe in me like l always do for you
You know I gat your back
Like no one’s ever had

You’re happy or you’re sad
Still I gat your back
I dey with you right from the start
Through the rain and through the dark

So I beg you do me the same
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Waje Lyrics – Got Ya Back

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Red Velvet
Release Year: 2018