Vsagz – Our Father

Vsagz Our Father

Vsagz – Our Father Lyrics

Artist: Vsagz
Song: Our Father

Our father
Who hath in heaven
Shey you dey see
My struggle

Shey you dey see
My hustle ooohh
When I go hammer
I wan dey successful

Make I dey live life also
I want the root of all evil ooohh
I dey my lane, I no dey bother people
E get so many people, wey dey plan me evil

So many people wey dey jealous me oooh
Dem see say I dey run, dem want to turn me cripplе
Dem tell me say I gats chop lifе o
To get money must I lose my soul

Is it because I dey turn up o
Dem carry my matter for midnight o
I want to ball like Delima
[Ronaldo

If you like call me sinner
[Na you know
I no want come dey talk say
[Had I known

Ye! Had I known
I must to make am I no dey hear word o
Steady on my grind until I get block o
Dem see say I dey come they mount road block o

E be like say dem no dey fear God o
So I say jah!
Please don’t let me fall
I’m giving it my all

Please don’t let me fall
Ahahah
Our father, who hath in heaven
Shey you dey see my struggle

Shey you dey see my hustle ooohh
When I go hammer
I wan dey successful
Make I dey live life also

I want the root of all evil
Ooohh
No other power lord na you na I dey put first
Bless me make my hustle no dey fruitless

And sometimes I dey really feel helpless
Cus my house rent na another man’s Rolex
I no come here to argue or debate
Everybody wan be fisherman

But who go be the bait
Put me for the big league I no wan relegate
So that people no go ask bro
You no dey see your mate

I don tire to dey hear say life na turn by turn
Don tire to dey hear say e go come
So when you dey the top no forget
Who make you fall

And when you score that goal no
Forget who pass the ball
I no get time to dey take things slow
I gat my mind on my money o

I no go stop untill I get the dough
Ahahah
Our father, who hath in heaven
Shey you dey see my struggle

Shey you dey see my hustle
Ooohh
When I go hammer
I wan dey successful

Make I dey live life also
I want the root of all evil
Ooohh
I no get time to dey take things slow

I gat my mind on my money o
I no go stop untill I get the dough
Aahah
I no get time to dey take things slow

I gat my mind on my money o
I no go stop untill I get the dough
Aahah
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Our Father Lyrics – English Translation

Ayah kita
Who hath in heaven
Shey you dey see
My struggle

Shey you dey see
My hustle ooohh
When I go hammer
I wan dey successful

Make I dey live life also
I want the root of all evil ooohh
I dey my lane, I no dey bother people
E get so many people, wey dey plan me evil

So many people wey dey jealous me oooh
Dem see say I dey run, dem want to turn me cripplе
Dem tell me say I gats chop lifе o
To get money must I lose my soul

Is it because I dey turn up o
Dem carry my matter for midnight o
I want to ball like Delima
[Ronaldo

If you like call me sinner
[Na you know
I no want come dey talk say
[Had I known

Kamu! Had I known
I must to make am I no dey hear word o
Steady on my grind until I get block o
Dem see say I dey come they mount road block o

E be like say dem no dey fear God o
So I say jah!
Please don’t let me fall
I’m giving it my all

Please don’t let me fall
Ahahah
Our father, who hath in heaven
Shey you dey see my struggle

Shey you dey see my hustle ooohh
When I go hammer
I wan dey successful
Make I dey live life also

I want the root of all evil
Ooohh
No other power lord na you na I dey put first
Bless me make my hustle no dey fruitless

And sometimes I dey really feel helpless
Cus my house rent na another man’s Rolex
I no come here to argue or debate
Everybody wan be fisherman

But who go be the bait
Put me for the big league I no wan relegate
So that people no go ask bro
You no dey see your mate

I don tire to dey hear say life na turn by turn
Don tire to dey hear say e go come
So when you dey the top no forget
Who make you fall

And when you score that goal no
Forget who pass the ball
I no get time to dey take things slow
I gat my mind on my money o

I no go stop untill I get the dough
Ahahah
Our father, who hath in heaven
Shey you dey see my struggle

Shey you dey see my hustle
Ooohh
When I go hammer
I wan dey successful

Make I dey live life also
I want the root of all evil
Ooohh
I no get time to dey take things slow

I gat my mind on my money o
I no go stop untill I get the dough
Aahah
I no get time to dey take things slow

I gat my mind on my money o
I no go stop untill I get the dough
Aahah
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

Vsagz Lyrics – Our Father

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Please support the artist and us by purchasing your favourite music thru our Amazon Music and Apple Music links 🙂

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Release Year: 2022