
Tonyy Moe – Vanity Lyrics
Artist: Tonyy Moe
Song: Vanity
I don dey feel pain, my people suffer plenty
Dem no dey see road, dem no know wetin be real
This life na cycle, history just dey repeat enself
Vanity pon vanity my people loose their sanity
You wey buy the first thing, na you get the oldest
All because of hunger Person kill en family
I just dey reason am, the thing just dey sadden me
Why you haffi kill another man for your greediness
Why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code
Why you got no love inna your hеart
If you die today you leave everything behind
Make you show love to be people you see around
Tomorrow get belle,you no go fit abort am
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Thorb – Bout Time
Alireza JJ – Khakestari (Intro)
Tonyy Moe Lyrics – Vanity
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Vanity
Release Year: 2019