Tolaní – Chosen One

Tolaní Chosen One

Tolaní – Chosen One Lyrics

Artist: Tolaní
Song: Chosen One

Verse 1
Many many things dey to talk
If I start to dey talk
No beat fit to contain am

Many many times dem been take my peace away
So I Dey try to regain am
Say man wan dey judge
Walk a mile in my shoes

And him leg start to dey pain am
So abeg make you pompei now, just go sit down, down down
Close your eyes and (see)
Na when you Kpai dem go like you..

You dey hungry dem no cut you
You go hustle, dem go George you Finidi
Woh woh woh
Panel beater no fit run this one

And Osita no go act this one
Dey wish death on me… dem wan pree the chosen one
Verse 2
They be like dead virgin never getting laid

So everyday they Wana talk about my daily bread
How I’m getting paid
Say it’s not your biz
Make you deyy for your lane

Just Free me abeg
…I don’t want nothing from none of you
If you see me for your hood I got nothing to lose
Anamachikawanu

I Runtown with my goons
And aswear You no go like am if I mad over you
Losing my faith
Losing my head

Losing my mind
Praying for grace
Day to day
Just try survive

Bridge
From Ikorodu down to Banana
Different monkey chasing banana
Go slow for banana

Jump tree for banana
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Tolaní Lyrics – Chosen One

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Empathy [Explicit]
Release Year: 2022