Tharbs2 – Wallet

Tharbs2 Wallet

Tharbs2 – Wallet Lyrics

Artist: Tharbs2
Song: Wallet

Yeh ayiye ayi ya ah ah
It abayomi the mix master
Call me hybless omo lot omo lot oo
Shey ki Jule jule babe I ghat bullet o

Owo Yapa ni ni wallet Mi oo
Jeka connect o
Life na turn by turn
My brother pray for your turn uhh

This life no easy o my brother
Pray make he reach your turn
Cause life na turn by turn uhh
Time they go time they go my brother

To be become a man no be day work ooo
To be become dah supper star no be day job o
As omo ogbon for street mo double hustlе mi
I know say one day one day hustle go pay еhh eh ehh ehhh

Poco Poco Poco Lee awo eyan Badoo Lee
One day he go be wetin go be go be my brother oh ooo oh oooo
Rora oh my brother boni shey ri ola lé maribé rara oooo ehh eh eh o eh ehh
Shoma lomò Poco Lee opoor eyan Badoo Lee oma gbese bi jetli awon eleyi eyan

Bangalee wah baby i ghat bullet money yapa for my wallet taba dele ki da eh dubule
Llaleyi oh baby mi oni gbebe
Wah life na turn by turn wetin I see I know fit talk
Life na turn by turn wetin I see I know fit talk

Ahh ah
Oh my brother hustle wella make things better
Owo yapa ninu wallet Mi ooo
Owo yapa ninu wallet Mi ooo

Owo yapa call me hybless omo lot omo lot oh yeah eh ehh
Abayomi on the mix
Wola
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Tharbs2 Lyrics – Wallet

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022