Terry G – Had I Known

Terry G Had I Known

Terry G – Had I Known Lyrics

Artist: Terry G
Song: Had I Known

Intro
Aya ya yoh/2ce
Shey u get am /2ce
Dj

Aya ya yoh/2ce
Shey u get am /3ce
Chorus
If to say i know…..

Had i known
I for collect that girl number
I for collet ebele number
Had i known/2ce

I for collect that girl number
I for collet ebele number
Shey you get her number
Brother shey you get her number

Sister mi shey you get her number
Aunty mi shey you get her number
I being see this fine girl oo oo oo wey gеt big yarnsh oo oo oo
Shey you get her numbеr

Abeg shey you get her number
Verse
Me wan tell you a story
In a the club when we chilling in

With my n#gg#s and we thrilling
We popping champagne we dey do am our normal
Thing
Then suddenly, then suddenly the girl e show eh

The girl she come around she come dey show
She wyne her booty just dey jack upon the floor
Sexy girly girly give it to me more
Oh na na na na

Let the girl wyne it up
Oh na na na na na
Oh na na na
I say i let the girl flip it up

Oh na na give it to me
Dj
I wan change am, eh
I wan change ……

Make i change am
Because i dey sing yarnsh sef see as dem dey
Look me
Demma hypocrite look as dem dey yarn opata about me

Omo dem try to criticise me
But dem no fit yarn
Dem no reach my yarn and dem no reach my matter
Make way

Dem go run their mouth
Dem go go gaga
Enemies
Dem go pick paper

Chai see
Dem go run matter
For the dance floor me rate dem girl wyne it
Dem girl wyne, it sexy wyne it

For the dance floor me king upon it
You know say if you see me all of dem fear me
For freestyling for stafasting
See demma little boys want to size me

That’s why me place dem because dem no blend
And i free dem because dem no gel
Me i rokoto
Open up your mouth like brokoto

If you roll up your mouth i go stoke your mouth
You can say what you say
You can say what you feel like
And i know, be the cook

Cook up your beef i go chop your food
Nothing do i’m a abitude
As long as you rhyme with me i go rhyme with you
Chorus

If to say i know…..
Had i known
I for collect that girl number
I for collet ebele number

Had i known/2ce
I for collect that girl number
I for collet ebele number
Shey you get her number

Brother shey you get her number
Sister mi shey you get her number
Aunty mi shey you get her number
I being see this fine girl oo oo oo wey get big yarnsh oo oo oo

Shey you get her number
Abeg shey you get her number
Verse
Me wan tell you a story

In a the club when we chilling in
With my n#gg#s and we thrilling
We popping champagne we dey do am our normal
Thing

Then suddenly, then suddenly the girl e show eh
The girl she come around she come dey show
She wyne her booty just dey jack upon the floor
Sexy girly girly give it to me more

Oh na na na na
Let the girl wyne it up
Oh na na na na na
Oh na na na

I say i let the girl flip it up
Oh na na give it to me
Dj
I wan change am, eh

I wan change ……
Make i change am
Because i dey sing yarnsh sef see as dem dey
Look me

Demma hypocrite look as dem dey yarn opata about me
Omo dem try to criticise me
But dem no fit yarn
Dem no reach my yarn and dem no reach my matter

Dem go run their mouth
Dem go go gaga
Enemies
Dem go pick paper

Chai see
Dem go run matter
For the dancehall me rate dem girl wyne it
Dem girl wyne, it sexy wyne it

For the dancehall me king upon it
You know say if you see me all of dem fear me
For freestyling for stafasting
See demma little boys want to size me

That’s why me place dem because dem no blend
And i free dem because dem no gel
Me i rokoto
Open up your mouth like brokoto

If you roll up your mouth i go stoke your mouth
You can say what you say
You can say what you feel like
And i know, be the cook

Cook up your beef i go chop your food
Nothing do i’m a abitude
As long as you rhyme with me i go rhyme with you
Chorus

If to say i know…..
Had i known
I for collect that girl number
I for collet ebele number

Had i known/2ce
I for collect that girl number
I for collet ebele number
Shey you get her number

Brother shey you get her number
Sister mi shey you get her number
Aunty mi shey you get her number
I being see this fine girl oo oo oo wey get big yarnsh oo oo oo

Shey you get her number
Abeg shey you get her number
Outro
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Terry G Lyrics – Had I Known

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.