Tenorship – Butife

Tenorship Butife

Tenorship – Butife Lyrics

Artist: Tenorship
Song: Butife

I want to butifè my brother
I no wan call my age mate sir
I want to do wetin i gats do
So before you shock me i go shock you

And i want to stark against tomorrow
Cause i no wan find where i go borrow
Cause the street eh no easy brother
Omo eh no easy my guys

I want to butifè
I want to butifè my brother
I want to butifè
I want to butifè my brother

Rap …
I no wan be person wey be say n#gg#s dey disembark anytime i tell them say i dey lap
I’m like higher version of these rappers cus when i dey rap even your favorite rapper go dey clap
Lifе na business,only thing man dey find na gain!!

If you no get dеal,i no wan hear your voice again
Some n#gg#s dey carry body because money just come
I no be jew man abeg i no be jonny just come
I want to butifè my brother

I no wan call my age mate sir
I want to do wetin i gats do
So before you shock me i go shock you
And i want to stark against tomorrow

Cause i no wan find where i go borrow
Cause the street eh no easy brother
Omo eh no easy my guys
I want to butifè

I want to butifè my brother
I want to butifè
I want to butifè my brother
Rap 2

Told y’all i’m the rapper with the sauce
I give them one two three
The road to good music you need to come through me
No be like say i dey brag but i know one or two people wey be say them fit tell you say they make money through me

Let’s approach facts,leave the lies and tell the truth
Was there anytime the government was there for the youth?
Took his teeth in a fight and i didn’t loose a tooth
You wey dey diss me online,my next victim fit be you

Oh no no no yea
I for like to tell you my story
But you no go like my story
Na why i dey like smoke polly

Make pressure no come kill me
Cause if i no tell you
You no go know
If i no show you

You no go see
Pour olive oil for my head oh
Bless all the works of my hand oh
I want to butifè my brother

I no wan call my age mate sir
I want to do wetin i gats do
So before you shock me i go shock you
And i want to stark against tomorrow

Cause i no wan find where i go borrow
Cause the street eh no easy brother
Omo eh no easy my guys
Bey bey ti bey bey bey

You go butifè
All my guys go butifè
Legendary house
Block boys in the building you know

It’s your favorite boy in the building
Scam republic
Give me one loud again
Woo

Em blazy blazy
And you go butifè
Lankard
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Tenorship Lyrics – Butife

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022