Tayblet – To The End

Tayblet To The End

Tayblet – To The End Lyrics

Artist: Tayblet
Song: To The End

Your are light in my darkness
Without you i will be useless
Make me happy everytime
Baby girl no more sadness

Show me love everytime
I swear this a goodness
If you leave me no go leave you
You dey blow my mind i no go lie o

I’m adam you be eve
I’m a bottle you be cover
You are my kidney you be liver
Without you baby i go suffer ooo

To the end o
To the end o
To the end o
To thе end o

To end o eh ih oo
To thе end oo ey ye ye ye
To the end of my time i go love you ooo
To the end of my life i go love you ooo

To the end of my soul i go love you ooo
To the end of the world i go love you ooo
To the end of my time i go love you ooo
To the end of my life i go love you ooo

To the end of my soul i go love you ooo
To the end of the world
Promise to stay with you
Promise to be with you

My heart for only you baby o am for only you
Wetin i find wey you no get
Wetin i like wey you no get
Wetin i want wey you no get

Wetin i love wey you no get
Look at the top na you i see
Look at the down na you i see
Look at the corner na you i see

Look at the mirror na you i see
To the end of my time i go love you ooo
To the end of my life i go love you ooo
To the end of my soul i go love you ooo

To the end of the world i go love you ooo
To the end of my time i go love you ooo
To the end of my life i go love you ooo
To the end of my soul i go love you ooo

To the end of the world
To the end o
To the end o
To the end o

To the end o
To end oh ih eh
To the end o uh oh
To the end of my time i go love you ooo

To the end of my life i go love you ooo
To the end of my soul i go love you ooo
To the end of the world i go love you ooo
To the end of my time i go love you ooo

To the end of my life i go love you ooo
To the end of my soul i go love you ooo
To the end of the world
To the end of my time

To the end of my life
To the end of my soul
To the end of the world
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Tayblet Lyrics – To The End

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2020