![T.Ollyvar Truds](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/tollyvar-truds.jpg)
T.Ollyvar – Truds Lyrics
Artist: T.Ollyvar
Song: Truds
When you telli truth dem go talk say you lie
I don’t know
When you con dey lie, dem go say na truth o
See I don’t know o
If you like ride, like range rover
Or you swing yourself, likey jangilova
Them go still no believe you
When I tell my truths eh
Why you no believe
Why you no believe
Why you no believe
When I tell my truths eh
Why you no believe
Why you no believe
Why you no believe
That I’m falling for you o baby
That is all my assurance for you o
Say becos I fine
No mean sey I lie
Say becos you fine
No mean sey you try
Baby hold my hand, walk let’s go o
Baby don’t stay faraway
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me
When I tell my truths eh
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me
Fine girl… No mean say she getti bobo
Fine boy…. No mean say he getti girshie
Gucci gucci yeyeye … No mean say he getti money
Oloopa o, no mean say e getti uniform
(extras)
(extras)
When I tell my truths eh
When I tell my truths oh no no
When I tell my truths eh
Oh ohhh oh ohhhh
Why you know believe
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Odwrócony – Widmo
VCTMS – Pull from the Hurt
T.Ollyvar Lyrics – Truds
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2021