
T.Ollyvar – Life Parol Lyrics
Artist: T.Ollyvar
Song: Life Parol
No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you
But na lie
I don tire for this problem
Wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o o
Dem go dey pamper you so tey uno go know say dem dey chop you like termite for body o
And when e dry day come for you o, dem go drag e you woto woto like say no be you again
’Folabi Ogedengbe won lelе eh lele еh eh eh eh eh eehe. Won le pa
Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere
Human being, hater of human being
Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen
Life Parol
Life Parol
Life Parol
You go see wen wen
Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen
Life Parole
Life Parole
This life
Dem go throw pepper
For your eyes
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
lega voron – Мясо кач
Solitario – Sarcófago
T.Ollyvar Lyrics – Life Parol
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Premiere Dream [Explicit]
Release Year: 2021