Spreezy X – Man Dem ii

Spreezy X Man Dem ii

Spreezy X – Man Dem ii Lyrics

Artist: Spreezy X
Song: Man Dem ii

My life in Summary
I’m not so perfect
I’ll like to show people say i get this talent
But dem no dey send me

Dem price me jale
I take am personal gan to face deir challenge now
Yo know d struggle
We get the mindset

To face d demons wey dey trynna wanna damage us
Our life tomorrow
Is not a promise
So every air we breathing now is all we have in us

Bo sonu ko wa’ra rẹ ninu aginju
Ninu Aginju…
Bo sonu ko wa’ra rẹ ninu aginju
Ninu Aginju…

Ja ara e, ohh ohh
Tears falling down from my eyes, many people don die
But we still dey alive, but we still dey alive, yh
Tears falling down from my eyes, many people don die

But we still dey alive, but we still dey alive
Shout out to my man dem-a … yh some pull up in a foreign #ss things
Fi the soldiers wey don fall for ground, walahiii
We gon spread your ashes

Shout out to my man dem-a … yh some-a full up in a foreign #ss things
Fi the soldiers wey don fall for side, walahiii
We gon spread your ashes
Aye lon wa mio

E ma koba mio
If e no be God o
Dem for don dey sly me o
Aye lon wa mio

E ma koba mio
If e no be God o
Dem for don dey sly me o
This Na the story of a lost lamb, he’s a lost man

He don lost his soul to the streets man
He be looking around for the answer
But you know he never see it on the street now
Story of a lost wan, he’s a lost wan

Very soon, got shot, that’s man down
And you know they keep looking for his body now
E don end up for the stream down the road now
Tears falling down from my eyes, many people don die

But we still dey alive, but we still dey alive, yh
Tears falling down from my eyes, many people don die
But we still dey alive, but we still dey alive
Ayé wọn wà mi

Ẹma koba mi
Bo sonu ko wa’ra rẹ ninu aginju
Ninu Aginju… Ninu Aginju
Dem-a dem-a foreign #ss things

We gon spread your ashes
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Spreezy X Lyrics – Man Dem ii

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Whatever happens in Bariga; Deuce Tapes [Explicit]
Release Year: 2021