Speezy Wyhll – Bundle

Speezy Wyhll Bundle

Speezy Wyhll – Bundle Lyrics

Artist: Speezy Wyhll
Song: Bundle

Yeah yeah yeah, go
You know how it goes
Wyhll, 775 n#gg#
Now Everywhere I turn to

m#th*rf#ck*rs dem go taunt you
Better sapa never really touch you
Steady on the hustle
Daily bread abi na fondue

Doesn’t really matter i want the bundle
The life we dey na jungle
I want to shatta shatta like a bundle
Prolly start a biness for my uncle

I no dey like pride
I like n#gg#s wey dey humble
Put calls dem go comе through
Now Everywhere I turn to

Mothеrf#ckers dem go taunt you
Better sapa never really touch you
Steady on the hustle
Daily bread abi na fondue

Doesn’t really matter i want the bundle
The life we dey na jungle
I want to shatta shatta like a bundle
Prolly start a biness for my uncle

I no dey like pride
I like n#gg#s wey dey humble
Put calls dem go come through yeah
Put calls dem go…

Got to hustle majorly
Street e no dey favour nobody
Only n#gg#s wey dey gbe body
Akoi grace, akoi mercy

Akoi favour, akoi blessings
Make i no go dey relent oh
I gotta make it on my end oh yeah
I get billing wey dey pend oh

So a n#gg# gotta spend oh, anyhow
Me i gass dey i gass dey ehhh
Me i gass hold my side make nobody go revise me
Ahannnnnn

Now Everywhere I turn to
m#th*rf#ck*rs dem go taunt you
Better sapa never really touch you
Steady on the hustle

Daily bread abi na fondue
Doesn’t really matter i want the bundle
The life we dey na jungle
I want to shatta shatta like a bundle

Prolly start a biness for my uncle
I no dey like pride
I like n#gg#s wey dey humble
Put calls dem go come through

Now Everywhere I turn to
m#th*rf#ck*rs dem go taunt you
Better sapa never really touch you
Steady on the hustle

Daily bread abi na fondue
Doesn’t really matter i want the bundle
The life we dey na jungle
I want to shatta shatta like a bundle

Prolly start a biness for my uncle
I no dey like pride
I like n#gg#s wey dey humble
Put calls dem go come through yeah

Put calls dem go come through for you
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Speezy Wyhll Lyrics – Bundle

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2023