Sound Sultan – Natural Something

Sound Sultan Natural Something

Sound Sultan – Natural Something Lyrics

Artist: Sound Sultan
Song: Natural Something

I spend my money everyday on top woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life

Ty mix
Naija ninjas
It is a natural something
When i see you do the strong thing

Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday

I no be cassanova but i like woman dem…ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but i like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem

Omoge no be lie i dey reel in your soul
I know you are one in a million soul
Dash you anything even silver and gold
No mean say i wan carry you go

Omo everyday you killing them, you killing them o
Natural things, no silicon o
You giving men horn like a unicorn o
But really don’t get me wrong

See
No strings attached
I go buy you diamond
No strings attached

I take you go shopping
No strings attached
Cause na wireless things
No strings attached

Eh oh oh
No strings attached
Make we just dance
No strings attached

So don’t be thinking wrong
No strings attached
I only appreciate you as a wonderful work of god
I spend my money everyday ontop woman

I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
It is a natural something

When i see you do me strong thing
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday

Go shawty it’s your baiday
I no be cassanova but i like woman dem…ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but i like woman dem

I know you have a lover help me hail your man
Woman too fine
I no fit economize you girl
Going through pain

You need a man wey go nice you girl
No minimizing
Sultan go maximize you girl
Cause you deserve everything wey dey shine shine

My girl
Shey na bb torch
Or na bb porsche
Or na human hair

Even in a rush
Just to make you blush
I go yan dust
I go freestyle

Just to make you smile
In the mean time
You’re not mine
We go feel fine

But no kain
On behalf of all the men
Oya come make i spoil you o o
I spend my money everyday ontop woman

I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
It is a natural something

When i see you do me strong thing
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday
Go shawty it’s your baiday

Go shawty it’s your baiday
I no be cassanova but i like woman dem…ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but i like woman dem

I know you have a lover help me hail your man dem
Hail your man dem…ty mix
Hail your man dem
Hail your man dem

Hail your man dem
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Sound Sultan Lyrics – Natural Something

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Natural Something
Release Year: 2015