![Sound Sultan Motherland](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/sound-sultan-motherland.jpg)
Sound Sultan – Motherland Lyrics
Artist: Sound Sultan
Song: Motherland
(Intro)
Oh……
Oh..Oh..Oh
Verse 1:
(Johnny drille’s verse)
My baby my Love
Its been so long i heard from you
Oh stacy Lahor , you dont pick up my calls no more..
Please remember me o..o..o
Dont let this Love go..o o
You will break my heart o o o o
If you follow Allen go o o o o
Choruse:
(Johnny drille’s Part)
Oh how i wish say, i fit reach you anywhere you dey
You dey..
Ajo o da bi ile eh eh!
No matter where you go
No forget area o, Area O!
How i wish Bebe that i could be there wherevеr you are
You are ah ah ah!
So far away hey
That dont takе the shine from your star
Cos what you are, is my shining star
Verse 2:
Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car, so you go go America
And all these people wey bin dey raise you
Still dey dey face me i face you
Promise say you no go fashi dem
Say every month you go tashi dem
Hilary wey you promise to marry
She dey wait she dey tarry
Wetin she see for inside ovation
Na oyinbo from another nation
Use mago mago get Doe O..
Oyinbo wife don know o
Next thing you know
She don go report you
(Chorus)
OH how i wish say, i fit reach you anywhere you dey
You dey..
Ajo o da bi ile eh eh!
No matter where you go
No forget area o, Area O!
How i wish Bebe that i could be there wherever you are
You are ah ah ah!
So far away hey
That dont take the shine from your star
Cos what you are, is my shining star
La La La La-La La La La La La
Hu-Hu-Hu-Hu
La La La La-La La La La La La
Cos what you are is my shinning star
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
GRAACE – Sentimental
Гудзон – Клёвые девчонки (Cool girls)
Sound Sultan Lyrics – Motherland
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Out of the Box
Release Year: 2016