![Sound Sultan Area](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/sound-sultan-area.jpg)
Sound Sultan – Area Lyrics
Artist: Sound Sultan
Song: Area
Ha, oh oh ooh oh
My baby, my love, it’s been so long I’ve heard from you
Oh Stacy why oh, you don’t pick up my calls no more
Please remember me, oh oh oh
Don’t let this love go oh oh
You would break my heart oh oh oh
If you follow I go oh oh
Oh how I wish say I fit reach you anywhere you dey
You dey
Ajo o dabile eh
No matter where you go, no forget area o
Area o
How I wish baby, that I could be there wherever you are
You are
So far away eh, that don’t take a shine from your star
‘Cause what you are is my shining star
Chinedu somebody borrow you еgo
Make you take travel go Chicago
Rеmember Nnamdi sell him car
So you go go America
And all these people wey been dey raise you
Sill dey stay for face me I face you
You promise say you no go fashi them
Say every other month you go tachi them
Hillary wey you been promise to marry
She dey wait, she dey tarry
Wetin she see for inside ovation
Oyinbo from another nation
You use mago mago get dough
Oyinbo wife don know
Next thing you know she don go report you
Oh how I wish say I fit reach you anywhere you dey
You dey
Ajo o dabile eh
No matter where you go, no forget area o
Area o
How I wish baby, that I could be there wherever you are
You are
So far away eh, that don’t take a shine from your star
‘Cause what you are is my shining star
Na na na na na na na na na na
E no matter whether near or far
Say you go always come back home
Na na na na na na na na na na
E no matter what they think you are
‘Cause what you are is my shining star
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Sound Sultan – Motherland
Sound Sultan – Natural Something
Sound Sultan Lyrics – Area
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2006