Slamzino – No Late Comer

Slamzino No Late Comer

Slamzino – No Late Comer Lyrics

Artist: Slamzino
Song: No Late Comer

Hooter hootermania na na na na
Yo know
Ye ye (sound it)
Pon d beat is oriel

A beat like yours o rare
I maan hear what dem badman
Say at mi backayard
Buh badchargie mi nah care

And mi flow is a bomb whenever
Mi drop it you ready know it’s a nuclear
Omo oba makana oh
Kosi arugbo ni ghana oh

Ina d game no late comer
Sha ma bomb yankee like osama
Omo oba makana
Kosi arugbo ni ghana oh

Ina d game no late comer
Sha ma bomb yankee like osama
Dem go show u shege
Dem go show u yawa oh oh

Mandema no reason am
Naso d thing go na inside life
(Soundit) Eh
I don’t even trust what i see

Cause sugar wey u see look like salt
Just keep doing my thing
Cuz i no say one day everything go soft
Ane time for my fans and my real n#gg#

Anywhere una go ema rire gba
Gonna make it to d top cuz ama goal getter
Ahaha ahaha aha hahah
Omo oba makana oh

Kosi arugbo ni ghana oh
Ina d game no late comer
Sha ma bomb yankee like osama
Omo oba makana oh

Kosi arugbo ni ghana oh
Ina d game no late comer
Sha ma bomb yankee like osama
f#ckk

I maan hear what dem badman
Say at mi backayard
Buh badchargie mi nah care
And mi flow is a bomb whenever

Mi drop it you ready know it’s a nuclear
Omo oba makana oh
Kosi arugbo ni ghana oh
Ina d game no late comer

Sha ma bomb yankee like osama
Omo oba makana oh
Kosi arugbo ni ghana oh
Ina d game no late comer

Sha ma bomb yankee like osama
Dem go show u shege
Dem go show u yawa oh oh
Mandema no reason am
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Slamzino Lyrics – No Late Comer

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
No Late Comer
Release Year: 2021