
Sirlammz – Language Lyrics
Artist: Sirlammz
Song: Language
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Beribuktibukanjanji
Ah , one step at a time , no mind if i take two
Though there’s always a break before a breakthrough
Many danger wey eye see wey man scale through
Before you break bread
Man you gotta break rules , (yh)
I swear no be lie , god is able
Na him be dj wey dey turn the table
E dey do dem like make i turn disable
But connect strong , dem no fit shake the cable (yh)
Tell me why i no go make my money
Abi you want make i de , (just)
De sleep dey go
Suffer no be for person like me
I no go mind make i just dey rich dey go
Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
God punish any man wey say
Me no go harvest when it’s my time
Emi le se anybody le se
If you try to cheat on my grind
I no dey joke to ba d’oro owo
I’m just about the money , oya pay me on time
So if you’re not ready malo whine
And you know me i’m fine
I no ready to commit crime (yeh)
Say me i no dey farawe
Like i take gbana, i dey feel high ray
Original badman no dey sha laye
Every bad energy stay far away (ehn ehn)
So i remain unbothered , baba god lon cover mi
Everyday na shut down, steady way up all my g
Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
So i remain unbothered , baba god lon cover mi
Everyday na shut down, steady way up all my g
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
LIONAIRE – NEBULA FREESTYLE
Quisol – No Saint
Sirlammz Lyrics – Language
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
420 Vibes
Release Year: 2019
https://www.youtube.com/watch?v=EYsIj9rpK8g