![Simi Balance](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/simi-balance.jpg)
Simi – Balance Lyrics
Artist: Simi
Song: Balance
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love, me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black or white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah [Balance
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
AG Baby
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so
Won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
f#ck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 ohhhh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma [Life no balance
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money [plenty money
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Balance bam bam
Inside you Balenciaga
Balance Balance oh oh
Grace pass ability
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Nəsimi Məmmədov – Qızım
Simi Liadi – No Exchange
Simi Lyrics – Balance
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022