![Saviourfrisky Loko](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/saviourfrisky-loko.jpg)
Saviourfrisky – Loko Lyrics
Artist: Saviourfrisky
Song: Loko
Yeah yeah
See look!
I no fit tell you how dem count the cheddar
Dem no dey teach person to count the cheddar
Too many things wey don turn to bother
E no get as e be I go still work harder
Call the boys make dem come together oo
Alomo no dey like mineral oo
Choose your side make e make e serve you better oo
Make my song fit dey serve me bеtter oo
They been think say the boy mumu
I givе dem more work to do
My music sweet like kunu
They been dey think say the boy mumu
Back then when the boy zuzu
My music sweet like kunu
*Chorus*
Tell me who don dey burst your loko
Na me don dey burst your loko
I get many songs you no know
Oya iceee!!!
YFAG!
Loko Loko loko
I fit dey rap any day
Sing any day, give you gbedu wey dey scatter your brain
I get my pay oo, I dey my day o
Never let person to scatter my way oo
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
SBX – LEO’S EXIT
Julia Wolf – Nikes
Saviourfrisky Lyrics – Loko
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2019