
Sarzo & Lanki – Final Lyrics
Artist: Sarzo & Lanki
Song: Final
Badman sarzo
Yeah Lanki
Bad bad Badman
Wetin I go do for love again
My love is here to stay no time to waste
I’ve been to the Eastside, to the West side
North side to the Southside
I’ve been all around, I’m looking for good life
See na the real girl me just Dey find now (Final)
See na the real one me just Dey find now (final)
Me ask her what you want girl, she say na designer
Original one not made in China
Baby girl! You dey burst me dey whine me
The way you move, thе way you dance
Oh my god! It’s insane
Omolomo yen o ma lo go ra е o
Whenever she start to dance my n#gg# go down low
And if you give me chance I’ll show you how life goes
I like the things that you do to me
I like the things that you do but I ain’t the kind of guy who go talk about love for my song
I be young king young girls call me Kong
And the strong thing wey I get very long
Very long thing
BXDMXN I de para
I been many things but I never been a liar
Most of these girls nowadays na Delilah
They do anything for the wigs and designer
Wallahi my guy I really wanna try
But these girls online na mugu dem Dey find
Everyday “God when”
Even God Dey wonder why
Nothing really dey the head only booty dem dey whine
So I make my music and I light my ganja
f#ck some b#tches you know BXDMXN lifestyle
Young De Santa cos I’m such a gangsta
Son of a gun and I’m not a b#stard
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Faiq Ağayev – Sevmərəm Bir Daha
lil 17th – дай мне шанс
Sarzo & Lanki Lyrics – Final
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Final [Explicit]
Release Year: 2022