S Ymoney – Glory

S Ymoney Glory

S Ymoney – Glory Lyrics

Artist: S Ymoney
Song: Glory

From the highway sh#mo
Learn how to survive without nobody
Use money to make more money
If i no get money nobody go call on me

Oluwa don stand by mi ooh
Daddy e sare e ma je ki won bami ooh
Toba wunyi kiegbe oro mi kari
Hypertension loma payin o

They think without them i can’t live my life
They think without them i can’t survive
I try my best to be the best
But i no one day i go be the best

But i no one day i go be the best
Mummy mi won reti me ni ile o
Daddy me won reti kin wa ilie ooh
I don’t know what do

I don’t know what to say
No risk no gain
No story no glory
No risk no gain

No story no glory
No risk no gain
No story no glory
No risk no gain

No story no glory
Erumi moma gbe koseni toma bamigbe
Erumi moma gbe koseni toma bamigbe
Blessings where you dey abeg know run away

Blessings where you dey abeg know run away
Baba bami shay temi ooh
Mami all i need is your prayer
I dey pray everyday make i go far

Toto ni owo ni aye e you much to suffer
This life na turn by turn
Omo iya mi
But i know say my own turn still dey come

No risk no gain
No story no glory
Dem dey fine make i fall
Dem know wan make i be on top

Bad friends no come my way
Bad friends stay far away
Bad friends no come my way
Highway that’s my way

Highway that’s my way
Highway that’s my way
Highway that’s my way
No risk no gain

No story no glory
No risk no gain
No story no glory
No risk no gain

No story no glory
No risk no gain
No story no glory
Erumi moma gbe koseni toma bamigbe

Erumi moma gbe koseni toma bamigbe
Blessings where you dey abeg know run away
Blessings where you dey abeg know run away
Baba bami shay temi ooh

From the highway sh#mo
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

S Ymoney Lyrics – Glory

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022