Ruggedman – Ruggedy Baba

Ruggedman Ruggedy Baba

Ruggedman – Ruggedy Baba Lyrics

Artist: Ruggedman
Song: Ruggedy Baba

Atewo mo bala
A o mo eni to ko
We spit in pidjin awon kan n wuko
You better show where you belong

Ruggedy baba opomulero mo ja lekan
Sa maa wo wan niran
Ruggedy baba opomulero mo ja lekan
Sa maa wo wan niran

Once again it’s me the individual
Running the game physical
I am here to open my mouth again and yarn spiritual
To speak from my heart

Let you know where e dey pain me
As people dey back bite and talk about me up in this industry
Where them been dey when i dey
Speak for mechanics and shoe makers

Dem dey talk around the subject like our lawmakers
Before i dropped ehen the industry was messed up
Fakers dey rule while realer rappers them dey stressed up
Nobody did a damn thing until i came through

I cleared the whole area now real rappers have a say too
Now people dey listen to em
Come for our shows and clap for em
Some dey take am to the next level with hip hop forums

From nigeria the world only know juju
Fuji and afro beat
But we all know hip hop is running the streets
Wetin go make them know where your music come from

In the long run
Na the fussion of grammar
Your slang and your mother tongue
Atewo mo bala

A o mo eni to ko
We spit in pidjin awon kan n wuko
You better show where you belong
Ruggedy baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran
Spit more
In your mother tongue
Till the people say say they want more

I’m tired of people and gossip
I don switch from smile to frown
I’m tired of so called hip-hop heads whispering
That i am not holding it down

Say i don change from the way i be before
Say now i dey spit for pidjin
Dem prefer me when i been be hard core
Like when i dropped what if and split the air waves

Bur financially that left me grounded like nigerian airways
What if i tell you say i only do one or two shows
What if them no pay me well enough to
Buy one good shoe or some good clothes

And say paul play
Had a hand in letting me know
What it will take for me to rearrange
And eventually blow

While you sit around and talk sh#t
Our elders mock our sh#t
Cos of our too much metaphorical out of space type sh#t
When some rap

Dem no know where we dey come from
Back then two rappers on stage
Was like seven throwing a tantrum
We need to change that

Put a face to our music
Let the world know where we come from
Let no one abuse it
Atewo mo bala

A o mo eni to ko
We spit in pidjin awon kan n wuko
You better show where you belong
Ruggedy baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran
Spit more
In your mother tongue
Till the people say say they want more

Now let me address this issue of keeping it real
The one subject wey i go say dey make me vex still
Cos of how some mcs feel
About these three words whenever they open their mouths

Look my guy
I no fit shout
I go only ask what’s keeping it real
Is it singing or rapping like oyibo

Or doing what you and your own people can feel
Some say i sell out
Because i do dance track they call me baraje master
Forgetting it got me fame and money faster

Forget the latter i’ll move to the next chapter faster
I’m just speaking my mind playing my controversial character
The way i’ve been known to do when i spit it straight out to you
You better recognize a real brother that’s reaching out to you

Speaking pidjin and dance tracks no mean say i no keep am real
That’s just me so how else i wan be to be real
My rules are spit in whatever language but make sense
I did that and i’ve been hot ever since

Atewo mo bala
A o mo eni to ko
We spit in pidjin awon kan n wuko
You better show where you belong

Ruggedy baba opomulero mo ja lekan
Sa maa wo wan niran
Spit more
In your mother tongue

Till the people say say they want more
Atewo mo bala
A o mo eni to ko
We spit in pidjin awon kan n wuko

You better show where you belong
Ruggedy baba opomulero mo ja lekan
Sa maa wo wan niran
Spit more

In your mother tongue
Till the people say say they want more
Ruggedy baba
Okpo mule ro

Okpo mule ro (5x)
Outro
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Ruggedman Lyrics – Ruggedy Baba

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2007