Ricky Fire – My Area

Ricky Fire My Area

Ricky Fire – My Area Lyrics

Artist: Ricky Fire
Song: My Area

Sometimes
I don’t wanna hang out with the geng
Cos Out of 5 one is definitely a snake
Its ironic the way these n#gg#s they bend

When i need some help
Sometimes i know
I’m super surrounded with fake loving
With people way like to fake talk

So i take drugs not to indulge
I remember one time o
When i i go dey sleep ansd cry o
I no get this and that o

Bad belle see me them dey laugh o
I remembеr that time o
When when mum c dеy hustle and grind o
I no send na to chop and sh#te oo

But my country don turn me to psyco
Leave me alone let me puff my cigar
Sarz just light my n#gg# for my area
Make me say guantanamela

Leave me alone let me puff my cigar
Popo just light my n#gg#
For where we dey sit down
Leave me alone

I’m in my zone
Pass me the smoke
We no dey joke again
Leave me alone

I’m in my zone
Pass me the smoke
We no dey joke again
Omo this country wey we deyso .. to talk na fk boy

Everybody dey sad give us … give us sk boy
My paddy wey dem shoot.. na for him birthday month
I’m just a younging.. no dey point me gun
I see all of the hate and the envy join

You don’t want me to go up so you hold me down
You laught at my face but my back you frown
And the funniest thing is i love you die
Burnt my liver

f#ck my shima
And her side n#gg#
Guantanamela
Leave me alone let me puff my cigar

Sarz just light my n#gg# for my area
Make me say guantanamela
Leave me alone let me puff my cigar
Popo just light my n#gg#

For where we dey sit down
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Ricky Fire Lyrics – My Area

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021