Ric Hassani – Johnny

Ric Hassani Johnny

Ric Hassani – Johnny Lyrics

Artist: Ric Hassani
Song: Johnny

Ho ah
Ehn
Habokoto bokoto eh
Selebobo pon the beat (selebobo on the beat)

Yemi alade
Hassani, oh yeah
Johnny leave me follow cynthia (oh)
And i don’t know what to do (oh yeah yeah)

And he talk say i no do am (ah)
Like the way cynthia dey do (oh yeah yeah)
Johnny give uche belle (oh)
He talk say he wan marry nene (oh)

Nwokem ke di fe neme (ke di fe neme)
Johnny mo, johnny mo
I no leave you follow cynthia
Yеmi, wetin you dey talk?

No be you wеy call my number
Telling me you want to f
I no give uche belle
And i no sabi nene

Yemi, ke di fe neme
Yemi mo, yemi mo
Free me now, yemi
Eh

Wetin dey do yemi
Eh
Oh na na na na
Na me be johnny

Eh
So, what are you telling me?
Fefe geme
I’m looking for my johnny

I’m looking for my honey…(ya ya ya)
You telling me this, you telling me that
I say this is not for me
Johnny do me conny (johnny)

Johnny do me conny (jo-johnny)
He’s doing me this
He’s doing me that
But i no go tell mummy (mummy)

He go canada
He go tokyo
Yesterday he say he dey morocco
He dance disco

He sing awilo
Na lie
Na lie, na pinocchio
This one na gobe…ayakata

Original gobe
See me see wahala eh
Johnny leave me follow cynthia
And i don’t know what to do

And he talk say i no do am
Like the way cynthia dey do
Johnny give uche belle
He talk say he wan marry nene

Nwokem ke di fe neme
Johnny mo, johnny mo
I no leave you follow cynthia
Yemi, wetin you dey talk?

No be you wey call my number
Telling me you want to f
I no give uche belle
And i no sabi nene

Yemi, ke di fe neme
Yemi mo, yemi mo
Free me now, yemi
Eh

Wetin dey do yemi
Eh
Oh na na na na
Na me be johnny

Eh
So, what are you telling me?
Fefe geme
See this girl, see this girl

See this girl no be so
You dey follow me for my house
You wan tell me say you no know
You are jonzing, you dey smoke something

Tell me now, did you smoke something?
When i saw you last night ***** did i say something?
You been calling my phone
When you give me your ***

Now you wan come dey ********
You wan put me for gobe
No go work
Original gobe

See me see wahala eh
Johnny leave me follow cynthia
And i don’t know what to do
And he talk say i no do am

Like the way cynthia dey do
Johnny give uche belle
He talk say he wan marry nene
Nwokem ke di fe neme

Johnny mo, johnny mo
I no leave you follow cynthia
Yemi, wetin you dey talk?
No be you wey call my number

Telling me you want to f
I no give uche belle
And i no sabi nene
Yemi, ke di fe neme

Yemi mo, yemi mo
Free me now, yemi
Eh
Wetin dey do yemi

Eh
Oh na na na na
Na me be johnny
Eh

So, what are you telling me?
Fefe geme
Eh
John, john, john, john, john, john, ah

John, john
John, john, john, john, john, john, ah
John, john
Ye-yemi

Ye-ye-ye-ye-ye-yemi
Ye-yemi
Hassani
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Ric Hassani Lyrics – Johnny

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
African Tour Select Singles 2015
Release Year: 2015