
Rexxie – Asiko Lyrics
Artist: Rexxie
Song: Asiko
Already know
When it′s time, it’s time
Big time
Bolanle want to yọ di, uh
O gbọmọ meji for me, uh
Figure eight, her body
And, the baby don m’oti m′oti
And, Uloma need dollie, uh
She say na “foreign money”
Wey go make her receive my loving, uh
Animalistic talk
Mummy told me it′s lonely road
Make Ọlọpa no go seize your phone (Your phone)
No go listen to olofofo (‘Fofo)
I put my feelings in a microphone (′Crophone)
Until the rollie, e be dipped in gold (Dipped in gold)
And we bе choking on Canadian smoke (‘Dian smoke)
I put a little of my faith in God (In God)
′Causе only me wey fit decide my odds
And now my girlie got a BBL
They no fit see me for my house address
She tell me say “she no go kiss and tell”
‘Cause I go leave am for Eko Hotel
Owo wa ninu LAPO
And I put diamonds in my collar bone
Ashana follow me to shut down show
′Cause she no want make I dey sleep alone, away
Ayy-away
Gbọpẹ wọle, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we)
Kọla wo′le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Shey na my fault, say your bobo no dey confuse you with over-do?
Wetin you need, shey na Franklin?
Finna come tour for me, Istanbul
She say “she don’t kiss”, she on the first date
But, she can sleep in my sitting room
If she no fit fight Ishaya
Said “she can wait till tomorrow”
Now, my girlie got a BBL
They no fit see me for my house address
She tell me say “she no go kiss and tell”
′Cause I go leave am for Eko Hotel
Owo wa ninu LAPO
And I put diamonds in my collar bone
Ashana follow me to shut down show
‘Cause she no want make I dey sleep alone, away
Ayy-away
Gbọpẹ wọle, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we)
Kọla wọle, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Already know
When it’s time, it′s time
Big time
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Sarkodie, Zlatan & Rexxie – VIP
Rexxie – Champion
Rexxie Lyrics – Asiko
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2023