RemmiQue – Adura

RemmiQue Adura

RemmiQue – Adura Lyrics

Artist: RemmiQue
Song: Adura

Ayaa ya ya ya
Hii Ya ya ya!
Bismillah!
Timba tin ni

Je kin ma ni si
I believe in my God, My phone and My PC
Good health is underated, Je kinma misi
(Hmmm Je kinma misi yoo)

Make Dem share the gospel
For their post and their BC
I no do maths I dey calculate
Make Dem c#m fast ej#c#late

I no dey cause Violation
Even Mansion dey start from Foundation
I no do maths I dey calculate
Make Dem come fast ej#c#late

I no dey cause Violation
E go clear for their face like Foundation
Baba sheee do am for me
(Do am for me eh!)

To dey Praise your name everyday
I go do am for real o
Jowo tete seeee, ko seee yori
(Aya ya yii)

Make Dem call am ritual dis year Awon Alakori eh
(Aii Aya ya)
It’s been long time I’m coming
I’ve been moving slow but surely I’m coming

Even in the rain it’s sunny
No rush, no wait, keep the fire burning
Even life is a journey
But hold your Tfare make e no go Funny

Ever doing like a dummy
But shooting for the star
Cos Won bi momi
Hmm!

Baba seee kose pari
No be where I dey last year this year Baba kose pari eh
Jowo tete seee kose yori
Make my mama chop Life, Get Jet Baba do am for real o

Bang! Bang !! Bang!!!
Mike Festus!
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

RemmiQue Lyrics – Adura

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.