
Rehmahz & A Mose – Why Lyrics
Artist: Rehmahz & A Mose
Song: Why
Uhm yeah
Uhm na
E yeah e yeah eh
Nah na na na
I no know why you pick me
Nobi say i been too lit
If na first i no reach
Omoh love elevate me
Your kind of loving
E dey give me goose bumps
E no get lapses
E no get lapses
I still dey practice
Everything wey you talk
You dey give me tactics
E dey be like magic
I don’t know why you pick me for real
See last night you comforty me
I don’t know wetin i go give
To pay back all of your deeds
I don’t know why you pick me for real (i no know why you pick me)
Nobi say i been too lit (i don’t know wetin i go give )
If na first i no reach
Omoh love еlevate me
I don’t know why you pick mе for real (i no know why you pick me)
Nobi say i been too lit (i don’t know wetin i go give)
If na first i no reach
Omoh love elevate me
My type of loving oh
It’s unconditional
It’s so intentional
I cannot hold it back without giving it to you
You are the apple of my eyes oh
I tattoo your name for my palm oh
I know my thoughts of you are so good to bring you an expected end oh
I know why i picked you for real
Even last night i come dey with you oh
This moment i still dey with you
So no matter wetin you do i love you
I know why i picked you for real
Even last night i come dey with you oh
This moment i still dey with you oh
Cus i love you
I don’t know why you pick me for real
See last night you comforty me
I don’t know wetin i go give
To pay back all of your deads
I don’t know why you pick me for real
See last night you comforty me
I don’t know wetin i go give
To pay back all of your deads
I don’t know why you pick me for real (i no know why you pick me)
Nobi say i been too lit (i don’t know wetin i go give )
If na first i no reach
Omoh love elevate me
I don’t know why you pick me for real (i no know why you pick me)
Nobi say i been too lit (i don’t know wetin i go give )
If na first i no reach
Omoh love elevate me
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Rehmahz & A Mose – Don’t Let Go
Rehmahz & A Mose – One Day
Rehmahz & A Mose Lyrics – Why
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Anything is Possible
Release Year: 2021