![Raymond Fix Nana](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/raymond-fix-nana.jpg)
Raymond Fix – Nana Lyrics
Artist: Raymond Fix
Song: Nana
Oh nana o wetin you dey do
Me I no go lie e dey skele my head o
Mmmm no be today
Say this love wey I get for you Na maza maza
No be shaka shaka
I no go play you likey jazz
Unpunasumu kitty cat
Put on your neck 5 karat o
I no go check the price o
I no go waste another day
I wanna take you straight to church
Me and you run this race for life o
I no leave you behind o ye
Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say
Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say
Nana Nana so continental
Nana drive me mental
Nana na up nepa eh eh
Nana Nana no dey fake am
Nana say she get am
Nana miss independent ye eh
When you put on your tele
Put on your tele you go see my Nana see my nana eh
When you turn on your radio
Turn on your radio you go hear my nana hear my nana ye e
Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say
Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say
Nana Nana so continental
Nana drive me mental
Nana na up nepa eh eh
Nana Nana no dey fake am
Nana say she get am
Nana say she get am
I no go play you likey jazz
Unpunasumu kitty cat
Put on your neck 5 karat o
I no go check the price o
I no go waste another day
I wanna take you straight to church
Me and you run this race for life o
I no leave you behind o ye
Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say
Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say
Nana Nana so continental
Nana drive me mental
Nana na up nepa eh eh
Nana Nana no dey fake am
Nana say she get am
It′s STG
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Planetshakers – We Are Free
Fab Box – Something Is Coming Your Way
Raymond Fix Lyrics – Nana
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Grand Ma’s Boy
Release Year: 2020