Pogba DC – Trabaye

Pogba DC Trabaye

Pogba DC – Trabaye Lyrics

Artist: Pogba DC
Song: Trabaye

Agba calm down, calm down, calm down
Dtl worldwide
Cosorune foxla
If omoboy done collect wire wire (wire wire)

O gbowo kiki o fi hammer hammer (hammer hammer)
Watimagbo scopatumana mana (mana mana)
O gbe wole ina funfun shanashana
Egungun o shin bo leyin mariwo

Omoyemi shey wo mi gbe ariwo?
Shey you sabi ariwo, shey you go carry ariwo?
Make i tell you wetin sup when i carry ariwo
Carry

Carry me trabaye (carry me)
Carry me trabaye
Carry me trabaye
Carry

Carry me trabaye
Carry me trabaye
Carry me trabaye
I had to work hard in silence

They told me say man no fit die yеt
I get all the skills and the talеnt
I’m flying the plane i dey cruise for the beat
So many things i gats turn to this thing

And i dey flow like i be god for this beat
I dey kill all the show oya give me the crown
I dey sing like i got something to prove
Everybody know i get something to lose

I dey sing for the place i dey groove
For the movie wey dey shoot anytime on the stu…
Oya f#ck with me make you come and see
I dey float for the sea no dey sink

Holy ghost fire speak up to me
I dey mad i dey, i dey flow for this beat
Carry
Carry me trabaye

Carry me trabaye (carry me)
Carry me trabaye
Carry
Carry me trabaye

Carry me trabaye
Carry me trabaye
Take a trip all through my mind
If you look hard you go find

Somethings i don’t understand
I can’t speak right now o lord give me a sign
Cover me up from my head
Make no man fit take my bread

Make i no try to defend
You f#ck with this beat
No dey pretend
Pitarpyper

No dey pretend
No dey pretend
No dey
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Pogba DC Lyrics – Trabaye

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Trabaye
Release Year: 2021