PayBac iBoro – Sacrifice

PayBac iBoro Sacrifice

PayBac iBoro – Sacrifice Lyrics

Artist: PayBac iBoro
Song: Sacrifice

Sacrifice x2
Im still alive x2
Inside the fire x2
Sacrifice x2

I get excited when you talk about the naira
I never smoke since morning s’why tonight im getting higher
Plus bros when you be the goat they gats put you for di faya
These rappers dey like moses all of una in De-NILE

All these rappers dem no dey my level i dey levitate
Rolling up the medicine i light it up and medicatе
Know say i be sinner when i diе i still go heavens gate
Dancing with Ekwensu Bash Ali my back dey for the ropes

Isi-Ewu for the chiefs and the queens of the coast
Lagos made me so unto the streets i give what i owe
Government want my doe yeah Ekwensu want my soul yeah
If its my time to go yeah Bury me inside gold yeah

If i no waka this road yeah Water carry me go yeah
West African Goat yeah Siddon on top the throne yeah
So excited, you invited to a section that is very private
Mother nature father time they getting reunited

Im the messiah, tried to kill me? Now you pointus pilate
I think im leonidas
300 hundred spartans in the studio they helped me write this
This ART i’m writing

Bros this sh#t so hard, got ARThritis
I found di faya in the darkness with the spark of lightning
Thunder fire olopa
Corrupt m#th*rf#ck*rs

See them everywhere
Surulere to okota x2
For this lagos wey we dey so
Want to take my ego

Back when i was broke una no dey give me face o x2
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

PayBac iBoro Lyrics – Sacrifice

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022