OVERWERK – Sense

OVERWERK Sense

OVERWERK – Sense Lyrics

Artist: OVERWERK
Song: Sense

Everyman get him problem oh
Everybody suffering differently
Mr man pay my money oh
I no go like make I cause yawa

Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
Plenty matter dey for my head oh
Plenty people them dey worry me

Them say them get a gun them go hurt me
T’onba bi won da kon WA mе wale
Something go selе sele se se
Sele sele sele se se se

Oga dey tell me nonsense oh
Teacher dey teach me nonsense
I no get time to dey listen
I no get time to dey worry

Political game na nonsense oh
Policing system na nonsense oh
Them they say nonsense
I dey hear nonsense

Me I no go talk make I cover face oh
Me I no go answer if you call me lagbaja
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se

Sele sele sele se se [x6
Sele sele sele se se se
Everybody get craze for head
Police carry gun he dey demo

He com dey think say he get power
He say if them born me well make I talk
I been dey look
I been dey watch

I been dey wait for my time
I go tell them wetin dey my mind
I go show them wetin I fit do
Abi you think

Sey me o gbon ni
Se I be bolo’
Sey I no normal
Oga dey tell me nonsense oh

Teacher dey teach me nonsense
I no get time to dey listen
I no get time to dey worry
Political game na nonsense oh

Policing system na nonsense oh
Them they say nonsense
I dey hear nonsense
Me I no go talk make I cover face oh

Me I no go answer if you call me lagbaja
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
Je o ri e kpe

Ma tor ja mi oh
Je o ri e kpe
Me o tor ja e
Sele sele sele se se [x6

Sele sele sele se se se
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Sense Lyrics – English Translation

Every man has a problem for him.
Everything suffers the rest of different values
Mr man pays me money oh
I will not like to have to run from troubles.

It is a little turn’s going to Slele Slell that
Salle said that Anle said that he was said to be.
There is a lot of masming them for my head oh
There is a lot of people there are doing better.

They say they have a guns them they will be sucked
Tinn is the one one wants the one to Wilia eri.
It is a mann’s going to say grand leage say that Ant said that he said.
Salle said that Anle said that he was said to be.

Ol to tell me sanyy oh
Varer is a teacher teaching me no.
I don’t have time to time to listen
I don’t have time to their emanctu.

Poctect a Meme is known tonuanyian sybah oh
The Catholic is also salmed together.
They were the say that doesn’t yyns.
I hear no sumbians.

May I won’t tell him to enter a place oh oh.
I won’t know that you call my melalaly Blaly
It is a little turn’s going to Slele Slell that
Salle said that Anle said that he was said to be.

Salal Sle that Clell that says [yx Mart
Salle said that Anle said that he was said to be.
Everyone has a sume of him for his head.
Fetcaute car He He was found at amommi

He’t they think that he power he is power
He said if he was given me who has told him to talk
I come to look at looking at
I come to watch it is watching

I beny we wait for my time time
I will tell them what they were my thing.”
I will show them what he deserves
Or you think

Say me oggboes.
Say he is be a bowlhoo’
says he doesn’t be a birthdayful
Ol to tell me sanyy oh

Varer is a teacher teaching me no.
I don’t have time to time to listen
I don’t have time to their emanctu.
Poctect a Meme is known tonuanyian sybah oh

The Catholic is also salmed together.
They were the say that doesn’t yyns.
I hear no sumbians.
May I won’t tell him to enter a place oh oh.

I won’t know that you call my melalaly Blaly
It is a little turn’s going to Slele Slell that
Salle said that Anle said that he was said to be.
Jam o hy it tpen.

Mam to nin me oh oh
Jam o hy it tpen.
May oh to be jain it
Salal Sle that Clell that says [yx Mart

Salle said that Anle said that he was said to be.
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

OVERWERK Lyrics – Sense

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Please support the artist and us by purchasing your favourite music thru our Amazon Music and Apple Music links 🙂

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Release Year: 2021