Oliver De Coque – Identity

Oliver De Coque Identity

Oliver De Coque – Identity Lyrics

Artist: Oliver De Coque
Song: Identity

When i wake up in the morning
I go pray to my god
When i go back in the evening
I go pray to my god

Always believe in trying, nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to god
Oooooh funny funny identity
Oooooh funny funny identity

Oooooh funny funny identity
Oooooh funny funny identity
My papa advice me
Make i play my music with honesty

Mama advice, make i respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach
My yes is my yes, my no is my no

I no dey make inyanga, i’m a simple man by nature
Oooooh funny funny identity
Ewooh mama funny funny idеntity
Oooooh funny funny identity

Oooooh funny funny identity
When coconut fall from up, е no dey harm anybody
Coconut get water, noboby knows from where e enter
If you do good to me, i go thank you for your favor

If you do bad to me, na you sabi ooh
Oooooh funny funny identity
Oooooh funny funny identity
Oooooh brother funny funny identity

Oooooh papa funny funny identity
Sometimes when i dress, i dress let boy yoyo
Sometimes when i dress, i dress like chief or king
I been get bearbear, my bearbear is from nature

Music is my talent, that’s my identity
Oooooh mama funny funny identity
Oooooh funny funny identity
Oooooh mama funny funny identity

Oooooh brother funny funny identity
When i wake up in the morning
I go pray to my god
When i go back in the evening

I go pray to my god
Always believe in trying, nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to god
Oooooh papa funny funny identity

Oooooh funny funny identity
Oooooh funny funny identity
Oooooh mama funny funny identity
My papa advice me

Make i play my music with honesty
Mama advice, make i respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach

My yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga, i’m a simple man by nature
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Oliver De Coque Lyrics – Identity

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2011