![Ofego Shakara No Dey Pay](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/ofego-shakara-no-dey-pay.jpg)
Ofego – Shakara No Dey Pay Lyrics
Artist: Ofego
Song: Shakara No Dey Pay
O to the F to the E to the G to the O
B.O.Y Music
Shakara No Dey Pay
Shakara No Dey Pay
Shakara hey hey
Shakara
Shakara
Shakara
Shakara hey hey
Shakara
Shakara
Shakara
Person wan help your life
You dey form Don
Person wan put hand for your matter
You dey form O.B.O
When that door close
Another fit no open
Na then you go know say
Shakara No Dey Pay
Shakara No Dey Pay
Shakara hey hey
Shakara
Shakara
Shakara
Shakara hey hey
Shakara
Shakara
Shakara
No dey broadcast wetin you no be
You fit dey block your helper
No live life wey you can’t afford
Cause It can hook you
When e hook you
You go know say
Shakara No Dey Pay
Shakara No Dey Pay
Shakara hey hey
Shakara
Shakara
Shakara
Shakara hey hey
Shakara
Shakara
Shakara
O to the F to the E to the G to the O
B.O.Y Music
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Ofego – Lovina
Ofego – My Choco Milo
Shakara No Dey Pay Lyrics – English Translation
O to the f to the e to the g to The O
B.O.Y music
Shakara No Dey Pay
Shakara No Dey Pay
Shakara Hey Hey
Exhaust
Exhaust
Exhaust
Shakara Hey Hey
Exhaust
Exhaust
Exhaust
Person WAN HELP Your Life
You Dey form for
Person Wan Put Hand for Your Matter
You Dey Form O.B.O
When that door close
Another Fit No Open
Of then you go know
Shakara No Dey Pay
Shakara No Dey Pay
Shakara Hey Hey
Exhaust
Exhaust
Exhaust
Shakara Hey Hey
Exhaust
Exhaust
Exhaust
NO Dey Broadcast Wetin You No Be
You fit dey block your helper
No Live Life Wey You can’t’t afford
Cause It Can Hook You
When e hook you
You go kn knant Say
Shakara No Dey Pay
Shakara No Dey Pay
Shakara Hey Hey
Exhaust
Exhaust
Exhaust
Shakara Hey Hey
Exhaust
Exhaust
Exhaust
O to the f to the e to the g to The O
B.O.Y music
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
Ofego Lyrics – Shakara No Dey Pay
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Please support the artist and us by purchasing your favourite music thru our Amazon Music and Apple Music links 🙂
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Release Year: 2012