ODUMODUBLVCK – TESLA BOY

ODUMODUBLVCK TESLA BOY

ODUMODUBLVCK – TESLA BOY Lyrics

Artist: ODUMODUBLVCK
Song: TESLA BOY

Tesla talk
〈.?.〉 land for my yard
Odumodu Tesla boy
Who them be? Where them dey?

I dey carry my telopina, waka inside Abuja, no be play
Where my key? Where my babe?
She dey put on 〈.?.〉 and na Naija Delta we cope the banga
Swallow with starch, 〈.?.〉 banga

Everywhere follow-come, wey my kanta
New naira note, hundred dollar bills
POS abi? We go fall out with cards
〈.?.〉, I dey dine with the big-big boys

Roll with the pretty girls
All of them they Tesla boy
〈.?.〉 again
Odumodu Tesla boy

Uh, they’re three cars parked in the yard
I know they hide my face when I ride
Stallion faced so they know when I arrive (Uh, uh)
Called my dad for the first time in five years

Man didn’t know I’m a star yet
Got the old man looking like, “Ah” (Ah, ah)
Don’t call little girl I’m not home
So many 〈.?.〉

You no fit get enough from something long
If you love something long oh
You no go get how many times wey e fit slurp oh
Pushing the 〈.?.〉 accident oh

But you dey hate on a budget 〈.?.〉, f#ck you
f#ck you, f#ck you, f#ck you, f#ck you (Telsa boy), f#ck you (Ayy)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

ODUMODUBLVCK Lyrics – TESLA BOY

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2023