Nhavie – Chase Me

Nhavie Chase Me

Nhavie – Chase Me Lyrics

Artist: Nhavie
Song: Chase Me

Despite all the talks I’m chilling with mah homie
Standing ovation for my gees wey support me
Twist and whyne upon my body mami no get time for dulling
And if you see on the road just call me “Obodo Pallazi” [hmmm]

I be commander!
[I be army
Commander!
[Hot like fire

Straight from Nigeria
[pure desire
Oh! Nigeria
[street commander

Now you see I’m higher!
[make you hear me
Higher than your father
[werey wan betray me

Wónfè jàmi layà
[Waka Waka fellows
Buh me no dey tire
[see I shoot your belly

See na dey chase me
Wòn kpemi crazy
Wón gbemi saré
Wòn fímí sérè

See now I’m reigning
Oh now I’m reigning!
Spending like crazy
You cannot chase me!

As I enter
Dey dey scatter
Causing yawa
I be thunder

If I strike you, you go scatter [eiii oooo
Elè ri mimù [Ri mimú
U cannot undo [o no no
Wetin Jah don do ooooo [ o no no oooo]

I be commander!
[I be army
Commander!
[Hot like fire

Straight from Nigeria
[pure desire
Oh! Nigeria
[street commander

Now you see I’m higher!
[make you hear me
Higher than your father
[werey wan betray me

Wónfè jàmi layà
[Waka Waka fellows
Buh me no dey tire
[see I shoot your belly

See na dey chase me
Wòn kpemi crazy
Wòn gbemi saré
Wòn fímí sérè

See now I’m reigning
Oh now I’m reigning!
Spending like crazy
You cannot chase me!

See na dey chase me
Wòn kpemi crazy
Wòn gbemi saré
Wòn fímí sérè

See now I’m reigning
Oh now I’m reigning!
Spending like crazy
You cannot chase me!
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Nhavie Lyrics – Chase Me

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022