Nahtay – Kontest

Nahtay Kontest

Nahtay – Kontest Lyrics

Artist: Nahtay
Song: Kontest

Chacharakacha
Chacharakacha
Chacharakacha
Call me make I tingo you

Come make chewing gum you
Call me make I tingo you
Come make chewing gum you
Make I run this thing first

Pikin sef don begin open chest
Pikin sef wan dey form the biggest
But these men wan first me come first
I no fit carry last, e no go work

Person wey no get work e don dey form
Person wey no go dey work e no go chop
Na so person pikin come dey carry gun
I no fit carry last, e no go work

Person wey no get work e don dеy form
Person wey no go dey work е no go chop
Na so person pikin come dey carry gun
These boys wan first me come first

Make somebody go tell them I dey win the kontest
These boys wan first me come first
I no fit jump up and down, come lose the kontest

I no fit jump up and down, come dey lose the kontest
Make them serve me something for my dinner now

I go chop anything for my dinner now
Give me the german juice like Madrina now
Nobody can step up to my ginger now
Oya, make I stand like a pillar now

Them no know say this boy don be winner now
Bring everything down like Caterpillar now
Them dey feel me from Jos to Katsina now

Oya, salute the baba, na me the girls dem like to call Dada
No be say I get raba, but when I drop the gbedu, the place e scatter
Salute the baba, Oya dobale, Salute the baba

Comot your Dada, Oya dobale, salute the baba
Salute the baba, Oya dobale, Salute the baba
Comot your Dada, Oya dobale, salute the baba
Make them serve me something for my dinner now

I go chop anything for my dinner now
Give me the german juice like Madrina now
Nobody can step up to my ginger now
Oya, make I stand like a pillar now

Them no know say this boy don be winner now
Bring everything down like Caterpillar now
Them dey feel me from Jos to Katsina now
These boys wan first me come first

Make somebody go tell them I dey win the kontest
These boys wan first me come first
I no fit jump up and down, come lose the kontest
These boys wan first me come first

Make somebody go tell them I dey win the kontest
These boys wan first me come first
Make somebody go tell them I dey win the kontest
These boys wan first me come first

Make somebody go tell them I dey win the kontest
These boys wan first me come first
I no fit jump up and down, come dey lose the kontest
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Nahtay Lyrics – Kontest

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Chacharakacha [Explicit]
Release Year: 2021