
Nahtay – By Me Lyrics
Artist: Nahtay
Song: By Me
Killer in a dancehall
What you saying?
Where you go I go dey go
We go dey kill am in a dancehall
To what is playing
Now you go dey know why dem dey call me ogaranya
Owo ti deey
I for like know
When I go dey spend all my raba, is you staying?
When I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body
Control me
You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me
I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body
Control me
You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me
Love my baby by me
And I don’t wanna see no other lady by me
Owo ti dey
Just my lady by me
Love my baby by me
And I don’t wanna see no other lady by me
Just my lady by me
You can bank on me say my trust’s guaranteed
Black skin girl, body smooth melanin
Where you go dey
I go dey go
I go dey be
You I go dey see
Where your body be
Her body na magic
Now shake it for daddy
We don dey do some kind things up in the yard
Her body do some kind things I no go yarn
Her body na magic
Now shake it for daddy
We don dey do some kind things up in the yard
Her body do some kind things I no go yarn
When I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body
Control me
You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me
I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body
Control me
You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me
Love my baby by me
And I don’t wanna see no other lady by me
Owo ti dey
Just my lady by me
Love my baby by me
And I don’t wanna see no other lady by me
Just my lady by me
Love my baby by me
And I don’t wanna see no other lady by me
Just my lady by me
Owo ti dey
You know Owo ti dey
Owo ti dey
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Nahtay – In2mate
Nahtay – Kontest
Nahtay Lyrics – By Me
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 1995